Dezign Ovo _ Money Flow / Studio Video Kyle Schwarber (GuLGrQseDM)

Tag: #Kyle Schwarber, #sorana cîrstea, #lourdes, #anthony slaughter

song lyrics__ money flow

our father in heaven

I pray for money flow

let money over flow

in my life

oh magura v5 God oh God oo

I pray for money flow

let money over flow in my life x2

verse 1

that kind of money

wen fit make a man crase

buy two Lamborghini one day

and grill I nor go shake

that kind of money

wen go make u speak in tongues

chinkaba shakaba libragada

ooh why ooh

bless the works of my hands I pray

and as i go why ooh

everything i touch

surely turns to gold

mi say 'dey, mi sey dey mi sey dey mi sey dey

mi sey dey oooh ah

I say chante halle to the almighty

God one time

na say bring it back again

dey, mi sey dey mi sey dey mi sey dey

mi sey dey oooh ah

na me say chante halle to the almighty

....chorus...

verse 2

as I dey hustle bless me

nor let my enemies to laff me

in my business bless me

give me many money just bless me

I want to live like Adenuga

I want to flex like Otedola dem

and at the end of the day

get money pass

all of them together

mi say 'dey, mi sey dey mi sey dey mi sey dey

mi sey dey oooh ah

I say chante halle to the almighty

God one time

na say bring it back again

dey, mi sey dey mi sey dey mi sey dey

mi sey dey oooh ah

I say chante halle to the almighty

....chorus...

verse 3

that kind of money

wen fit make a man crase

buy two Lamborghini one day

and I nor go shake

that kind of money

wen go make u speak in tongues

chinkaba shakaba libragada

..chorus..

#dezignation #moneyflow #gracifiedtheEp

link for other songs by Dezign.

*unconditional love murfreesboro tn

*knees and toes ft harrysong

*Enter ft wealth x debij

________________________________________

social media handle

Filters
Sort
display